TANZANIA - Rema ft. BNYX®

Letra de TANZANIA - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"TANZANIA"​ es una canción interpretada por ​Rema junto a BNYX®, publicada en el álbum E-Mortal Boy. 

Fecha de lanzamiento: 19 de noviembre del año 2026. 

Traducción Español

Significado

Letra TANZANIA - Rema

(I-I-I)
(I-I-I, another banger)

Whine 'pon me body, baby, rile me up
Tell me all the place wey ya dey like hear
The way you whine your waist like a reptilia
I'm hallucinating, girl, you're poisonous
Back up, girl, you gimme way too much
I fit compare your matter with Shangri-La
Wra-wra-wrap up on her waist like a shambala
End of the day, I make her millionaire

I give her one dance, she say, "Ooh" (Ooh-ooh)
Show her say I no be Jew, we dey rendezvous (Ooh-ooh)
Say, girl, I need the vitamin, gimme juice (Ooh-ooh)
She wanna be my Ọbịanu-bịanuju, ooh-ooh

Gyal, sweet chocolate, cut for me
Baby, she leng, she flirt, my thing, at tease
Rub up on me, baby, bend waist no dey– (Tugba)
Crease, she dey tax me like Swiss
Carry my money, oṣé, baby, c'est la vie
Bounce on my—, eye to eye like Izanagi
Smoke a cigarette, another round, no dey ligali
(Ligali, ligali, ligali, whine)

Whine 'pon me body, baby, rile me up (Rile me up)
Tell me all the place wey ya dey like hear (Like hear)
The way you whine your waist like a reptilia (Reptilia)
I'm hallucinating, girl, you're poisonous (Poisonous)
Back up, girl, you gimme way too much (Back up)
I fit compare your matter with Shangri-La
Wra-wra-wrap up on her waist like a shambala (Shambala)
End of the day, I make her millionaire

Girly wanna link up, sneak up on a ninja
Player with the fingers, skill you never seen, huh?
Touch, touch, touch, touch, touch, touch, touch, touch, she ah light up
Gulp, gulp, gulp, gulp, gulp, gulp, gulp, gulp, she a slider
Shawty, ah show off, she wanna show me her W.A.P (W.A.P)
If you do too much, me I go send you to God (God)
She give confirmation, I do well, I sing her bars
I no dey too make mouth

I give her one dance, she say, "Ooh" (Ooh-ooh)
Show her say I no be Jew, we dey rendezvous (Ooh-ooh)
Say, girl, I need the vitamin, gimme juice (Ooh-ooh)
She wanna be my Ọbịanu-bịanuju, ooh-ooh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TANZANIA" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "TANZANIA" de Rema?

19 de noviembre del año 2026

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de TANZANIA interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión