Sweet Tea (Aduke) - BNXN

Letra de Sweet Tea (Aduke) - BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Sweet Tea (Aduke)"​ es una canción interpretada por ​BNXN, publicada en el álbum Sincerely, Benson. 

Fecha de lanzamiento: 06 de septiembre del año 2023. 

Letra Sweet Tea (Aduke) - BNXN

Oh, Aduke wa, what happened to ya?
We suppose vibe together
Say you for jingi, for jingi my body
I mean, for sweet tea my body
Girl, I need love, no cold shoulder
We no go fit help each other
Say you for sweet tea, sweet tea my body
You for sweet tea my body

You don't listen to me sometimes
Got me feeling like I'm just wasting my time
Pour me water to cool my mind
Make I tell you as me I dey feel inside
Anytime I see you pass by
E dey do me like make we dey reconcile
I know I'm not really your guy
But I need you like person wey need lifeline

Oh, Aduke wa, what happened to ya?
We suppose vibe together
Say you for jingi, for jingi my body
I mean, for sweet tea my body
Girl, I need love, no cold shoulder
We no go fit help each other
Say you for sweet tea, sweet tea my body
You for sweet tea my body

You've been ringing on my mind all day
E don tey but I won't say
Na from Monday to Sunday, oh baby, enchanté
Would you like to come with me?
I think there's something you should see
Omah Lay, e don put person for cage
Soso no fit take my pain away, just you and me
I say na you wey me I need, I can't work it out with nobody

Oh, Aduke wa, what happened to ya?
We suppose vibe together
Say you for jingi, for jingi my body
I mean, for sweet tea my body
Girl, I need love, no cold shoulder
We no go fit help each other
Say you for sweet tea, sweet tea my body
You for sweet tea my body
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SWEET TEA (ADUKE)" de BNXN?

BNXN

¿Cuándo salió "SWEET TEA (ADUKE)" de BNXN?

06 de septiembre del año 2023

BNXN foto

BNXN

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Sweet Tea (Aduke) interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión