Letra Phenomena - BNXN
Anytime we dey ball, we dey order oscroh
"Do you got this on lock?" Mo ma n so pé on God
Let 'em know that we outside
Everyday is on lock
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n so kenkele with your bikini (Ah)
Please remember me, please remember me
Just do that for me baby (Do that)
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Mmm, you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Girl, you no go fit know
This is the best moment of my life, oh
If the government e come like oh
Make dem legalize loud for this side oh
Imagination go wound me oh
Fa-mi-re-do-so-mi-re-do
Ileke gan like e trumpet, oh
Baby if we come date e perfect, oh
Imagination go wound me, oh (Ah)
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n ko kenkelene with your bikini (Ah)
Please remember me please remember me
Just do that for me baby
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Mmm you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Girl, you no go fit know
Top 5 canciones de BNXN
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de BNXN. Si te gustó "Phenomena", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Phenomena interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.