Deliberate Work - BNXN

Letra de Deliberate Work - BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Deliberate Work"​ es una canción interpretada por ​BNXN, publicada en el álbum Still In Charge. 

Fecha de lanzamiento: 01 de octubre del año 2026. 

Letra Deliberate Work - BNXN

This shit is way bigger than any elephant
Na better style I'm elegant
And the difference between me and these niggas be say I still dey dream [?]
Padi I dey do shots for the [?]
If na opportunity I make it count
I mean opportunity cost na to [?]
Ka lọ pade ni roundabout
This is 1942 speaking, it's what I'm drinking
I no dey drink soda
I need a slow whine from a baby wey bad like say she just drinking koda
The things wey me I dey plot na futuristuc
Omo this one e go far
They call me an Elon Musk
Call me a new wave and it's coming in November, why?

Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e

[?] Publishes pay for 2024 up to 2026
The egbọn no give me shi shi
Na him cause una candle money dey pile up
Can it make sense can it fucking add up
Call {?} try to embarass us
Try to make sure we had nothing to show for the fame
That's why he had to fuck off
Tell him that
"ile ti mo wọ o di ile owo, ọna ti mo rin o di ọna ọla"
I'm out here searching for a butter cup
Na money dey disturb my medula
Came out [?] with niggas a sọ fun wọn
Elevation kin le jẹ 'ju wọn
Anytime you talking about the boy
Ko lọ gbẹ'nu sọ'un

Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "DELIBERATE WORK" de BNXN?

BNXN

¿Cuándo salió "DELIBERATE WORK" de BNXN?

01 de octubre del año 2026

BNXN foto

BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Deliberate Work interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión