Fi Kan We Kan - BNXN ft. Rema

Letra de Fi Kan We Kan - BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Fi Kan We Kan"​ es una canción interpretada por ​BNXN junto a Rema. 

Fecha de lanzamiento: 16 de Octubre del año 2024. 

Letra Fi Kan We Kan - BNXN

O-Obah
Wah dem a seh?
Fi'kan we'kan nkan (Ká lè jó), fi'kan we'kan nkan (Fa wẹ igbó)
Fi'kan we'kan nkan

Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for me
If you don't say that you're for me, it's no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan

Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me, I wan sún gbalaja with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, ọmọ, make I bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk? Shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Pay me my money, oh)
Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FI KAN WE KAN" de BNXN?

BNXN

¿Cuándo salió "FI KAN WE KAN" de BNXN?

16 de Octubre del año 2024

BNXN foto

BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Fi Kan We Kan interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión