My Life - BNXN

Letra de My Life - BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"My Life"​ es una canción interpretada por ​BNXN, publicada en el álbum Sincerely, Benson. 

Letra My Life - BNXN

Hey Benson
Benson!
Come on bro, wake up
I don't know what this guy is doing bro
Hey Benson, get up men
We gotta go men we're all outside
Hey Benson, come on wake the fuck up
We gotta go, it's time

Tell them make dem leave am for me
Emi lo kan
Emi lo mo bo se n lo and bo se m bo
When I no get money
I still had love
From all the ones that I knew from way before
Even as the day goes
See when I dey on solo and my friends dem no know
E still no mean 'cause my life
Na my life and I have to survive
Even when the fame goes and when money no dey o
And my fans dem no know
Tell me if you be my guy
You go ride, by my side, it’s for life

Pardon me, pardon me
Way before they start to offer apology
We can all see all the fucking hypocrisy
You criticize when you just wanna be like me
But ko to sun ko to ji, man I’m still on the run
E no be fun I know my money dey come
And I believe in God that his will will be done
Word to my mum, I know she proud of her son

When I tell you make you leave am for me
Emi lo kan
Emi lo mo bo se n lo and bo se m bo
When I no get money
I still had love
From all the ones that I knew from way before
Even as the day goes
See when I dey on solo and my friends dem no know
E still no mean cause my life
Na my life and I have to survive
Even when the fame goes
So when money no dey o and the fans dem no know
Tell me if you be my guy
You go ride, by my side, it’s for life

Leave am for me e e e e e
Tell them make dem leave am for me e e e e e
Tell them make dem leave am for me e e e e e
Tell them make dem leave am for me e e e e e e

Tell them make dem leave am for me
Emi lo kan
Emi lo mo bo se n lo and bo se m bo
When I no get money
I still had love
From all the ones that I knew from way before
Even as the day goes
See when I dey on solo and my friends dem no know
My life na my life

Jah guide till I die
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "MY LIFE" de BNXN?

BNXN

BNXN foto

BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de My Life interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión