Reason You - Rema

Letra de Reason You - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Reason You"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum Holiday / Reason You. 

Letra Reason You - Rema

Another banger

Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Won de kpe mi lo omogo
I don turn laughin' stock to my friends
Say, superstar boy like me
For one girl, I just dey fool myself
You are special to me, I no fit reason you less
You dey shack me like pami, from the day wey I see you

Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor (Eh, eh, eh, eh)
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You)
I no go reason you, I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am, baby, kilokanmi

Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "REASON YOU" de Rema?

Rema

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Reason You interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión