Holiday - Rema

Letra de Holiday - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Holiday"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum Holiday / Reason You. 

Fecha de lanzamiento: 17 de febrero del año 2023. 

Letra Holiday - Rema

Ob-Obah
Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na ‘em make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey bolo (Bolo)
Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "HOLIDAY" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "HOLIDAY" de Rema?

17 de febrero del año 2023

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Holiday interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión