Mara - Rema

Letra de Mara - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Mara"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum Rave & Roses. 

Fecha de lanzamiento: 24 de Marzo del año 2022. 

Traducción Español

Letra Mara - Rema

Make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
(Another banger)

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

Omalicha who else finer?
Baby, make you come gimme kiss, mwah
Wetin I fit do without your love?
Shawty say you dey gimme ginger
Shawty say you dey gimme ginger
This kind love I never see, ah
High me like say na cigar
Spanner to my screw, baby
Na you I choose, baby
You get the juice, baby
Ooh, baby girl, with you by my side, baby
I no fit lose, baby, yeah, yeah
Girl, you the reggae to my blues, baby
You be my booze, baby
Put me for cruise, baby
You no hear me for chorus
Say you dey make me dey mara

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

Other boys, they dey talk, talk, talk
Other girls, they dey jealo-lous
Because say e be you involved
E be you involved, e be you involved, ayy
Girl, e reach to dey domo, domo
Anytime they see your big baka and front
Anytime you enter party, scatter
Ask Fireboy e know
Me I no wan end up as bachelor
If you leave me, I go turn bachelor
Can't get enough of this, your love
Girl, it's not enough, girl, it's not enough, yay
I loved you once, I no get time to crush
When you no get money, na me make you posh
Na other boys, they go wan, dey rush
They no know say na person cook the food for pot

Mara o
Girly, you dey make me dey mara o
Girly, I go die for your matter o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, desire, girl e be you be my desire
This our love, no be China o
Baby, if I leave you, barawo
Mm-mm, mara

(Vibez)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "MARA" de Rema?

Rema

¿Quién produjo "MARA" de Rema?

Andre Vibez

¿Cuándo salió "MARA" de Rema?

24 de Marzo del año 2022

Créditos de la canción

Sello discográfico: Jonzing World

Rema foto

Rema

17 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Mara interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión