Carry - Rema

Letra de Carry - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Carry"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum Rave & Roses. 

Fecha de lanzamiento: 24 de Marzo del año 2022. 

Letra Carry - Rema

Higo
Another banger
Mm

She carry front, mm
She carry back, mm
She get hip, mm
And her belly flat, mm
She get front, mm
She get back, aha
Baby, you bad, aha
And I go give you pass mark, aha, mm

Me I no go yimu yimu
But I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple
But your body dey do me evil
Mm, Obianuju
This love dey do me juju juju

Round twenty-two (Twenty-two)
This night I no go fit belle full (This your ikebe, ikebe, ikebe, ikebe)
This your ikebe dey give me charm (Ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, you dey motivate my jam (Ikebe, ikebe, ikebe)
Tell me anything you want I go do (Ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, I be dey by your side every day
Dey your side every day, mm

She carry front, mm
She carry back, mm
She get hip, mm
And her belly flat, mm
She get front, mm
She get back, aha
Baby, you bad, aha
And I go give you pass mark, aha, mm

See me, see wahala o, mm
Palava o, uh-huh
Wey person ikebe don dey cause (Baby o, baby o)
She dey cause plenty confusion (Mm, baby o)
She dey cause plenty commotion, mm
Oh, baby o, oh, baby o
Anytime I, anytime I, anytime I, anytime I (Mmhmm)
Anytime I look at you
Baby, you dey make me do like fool
Me I dey Agụụ na-agụ m
Agụụ na-agụ m Agụụ na-agụ m
Baby, come make you give me food
'Cause me I don dey hungry for you

Me I no go yimu yimu
But I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple
But your body dey do me evil
Obianuju
This your body do me juju
This your body dey do me juju

She carry front, mm
She carry back, mm
She get hip, mm
And her belly flat, mm
She get front, mm
She get back, aha
Baby, you bad, aha
And I go give you pass mark, aha, mm
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "CARRY" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "CARRY" de Rema?

24 de Marzo del año 2022

Rema foto

Rema

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Carry interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión