Wrong Person - Adekunle Gold ft. ODUMODUBLVCK

Letra de Wrong Person - Adekunle Gold

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Wrong Person"​ es una canción interpretada por ​Adekunle Gold junto a ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum Tequila Ever After. 

Fecha de lanzamiento: 28 de julio del año 2023. 

Letra Wrong Person - Adekunle Gold

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

It's Kel-P Vibes

What do they say about me?

Too much gossiping, but they saying nothing

Why, why? I don't take it lightly

I just keep the focus on the mouth that I feed, oh, why?

Olopa kuro ki n koja

Me, I no wan fight, but don't cross my line

Anything you see, see, don't be surprised

Me, I be animal, I don't want to bite

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person (Oh, yeah)

Why should I talk? Why should I talk?

My money manranma full stop

They taking shots, they taking shots

I take one shot of dongoyaro

E no concern me somebody talk, no time for that

E no concern me somebody talk, no time for that

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

Ayy

I no dey look Uche face when I dey spray groundnut

AG Baby, pass me the weapon no be catapult

My kala too dey hot, my finger too dey mikrimore

Gun them down, [?], the jig is up

Odumodu na you we trust

Put them in a body bag, Abacha stuff

Ken Saro Wiwa, I fought with everything I got

Obalola, I'm the ruler of the zanga

Make I buga show my kala

Dem dey think say I gentle for face but I no gather

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

Dem dey think say I gentle for face but I no gather (AG Baby, how far na?)

Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person

Wangere, wangere wa

Looking brand new, I be cha cha

No put your mouth for my matter

I make the Benjamin scatter

Wangere, wangere wa

Looking brand new, I be cha cha

No put your mouth for my matter

I make the Benjamin scatter

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WRONG PERSON" de Adekunle Gold?

Adekunle Gold

¿Cuándo salió "WRONG PERSON" de Adekunle Gold?

28 de julio del año 2023

Adekunle Gold foto

Adekunle Gold

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Wrong Person interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión