All My Life - Adekunle Gold

Letra de All My Life - Adekunle Gold

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"All My Life"​ es una canción interpretada por ​Adekunle Gold, publicada en el álbum Tequila Ever After. 

Fecha de lanzamiento: 28 de julio del año 2023. 

Letra All My Life - Adekunle Gold

It's Kel P Vibes


Kilofe omoge

Everything is on me

See me I want this your love

Alele o di dandan


See my doctor, he dey tell me

You be the cure, you're my medication

Where you come from kasala don burst

Omo ja, ja, ja, ko ma lera o

Omo pesin go kpai

If dem come for my baby walahi


Eh! You can be rest assured

I no dey sleep, I go dey on guard

Eh! Forget other girls wey dey jealous you

Forget other boys way dey skobo you

Baby me I no dey bobo you

Osa you no say me cover you


Gara, gara o

Gara, gara o

Gara, gara o, gara

All my life I've been looking for ya

Paran o, paran

Paran o, paran

Paran o, paran

All my life I've been looking


Ten milli' for your Birkin

And if you like fun mi ni billing

I just don't want you deceiving me

I dey take things too personally (personally)


There's just a part of me that want you more, more, more

And I'll be here cos I've been waiting for long, long

Coolu my heart like a beautiful love song

Tony Umez, girl you do me like pawpaw


So da bayi

Baby ma je n sun ta, I dey outside

No carry me go goal, no offside

Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy

2 AM, I'm knocking on your door

Open your heart baby jor, jor, jor

If you say you love me, you no go die

Make our feelings collide oh my my


Gara, gara o

Gara, gara o

Gara, gara o, gara

All my life I've been looking for ya

Paran o, paran

Paran o, paran

Paran o, paran

All my life I've been looking for ya


Dey outside

No offside

Still your guy

So da bayi

Dey outside

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ALL MY LIFE" de Adekunle Gold?

Adekunle Gold

¿Cuándo salió "ALL MY LIFE" de Adekunle Gold?

28 de julio del año 2023

Adekunle Gold foto

Adekunle Gold

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de All My Life interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión