Party No Dey Stop - Adekunle Gold ft. Zinoleesky

Letra de Party No Dey Stop - Adekunle Gold

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Party No Dey Stop"​ es una canción interpretada por ​Adekunle Gold junto a Zinoleesky, publicada en el álbum Tequila Ever After. 

Fecha de lanzamiento: 15 de marzo del año 2023. 

Traducción Español

Letra Party No Dey Stop - Adekunle Gold

It's Kel-P vibes


I’m not moved by what I see

I know who I be, I just want my peace

Make money eh

I go get everything I need

In my own timing

Koni kọja mi

Koni delay

So many people deny

Oluwa don co-sign

Can’t believe this is my life

Everything come align

They looking me so surprised

Shọmọde lo dun bayi

I know it's hurting your pride

Believe me I don't mind


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing


See me I no dey worry 'cause Oluwa don co-sign me

I no dey put mind for wetin no concern me

Kind of slow but I'm always on timing, ahn

See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi

If you still dey hate, you need therapy

Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah

Aje, ti n ba jade tan

Aya wọn a ja

Ti n ba ti fẹ mule na banger

Me wey I don high on paraga

How I go get time for wahala?

Find one girl wey fine like Rihanna

Spending like Obi Cubana

Leave acting for Tony Montana

Original not made in China


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty Spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing


Ọrọ aye mi ko ma le

Ma lọ Cali or Paris

Go again another day

Kilo fẹ Richard Millie or Patek?

Wo currency lọwọ mi

The real shit no fugazzi, no fugazzi

In tha club, turn it up (Turn it up)

Oluwe mawe, oluwe mawe oh

Oluwe mawe


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PARTY NO DEY STOP" de Adekunle Gold?

Adekunle Gold, Zinoleesky, Monro, Ross James, Dyo, Kel-P

¿Quién produjo "PARTY NO DEY STOP" de Adekunle Gold?

Kel-P, Monro

¿Cuándo salió "PARTY NO DEY STOP" de Adekunle Gold?

15 de marzo del año 2023

Créditos de la canción

Letra aportada por: Guelo

Portada de Party No Dey Stop

Adekunle Gold

23 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Party No Dey Stop interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión