Don’t Be A Baby - Adekunle Gold

Letra de Don’t Be A Baby - Adekunle Gold

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Don’t Be A Baby"​ es una canción interpretada por ​Adekunle Gold, publicada en el álbum Tequila Ever After. 

Fecha de lanzamiento: 28 de julio del año 2023. 

Letra Don’t Be A Baby - Adekunle Gold

(It's Kel-P vibes)


Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah daddy, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah money, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby


No cannabis but mo jogor

Pon di replay, play my tune make we turn up

(Gaddem)

No go dey doubt like Thomas

I be the lead when I move you follow

Sho mo pe mo ni fe re o

I no dey see tele o (Ooh)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody never, never, never worry me


Olopa le mi, le mi, wetin I do?

'Cause I pull up in a Benz

Wọn ni o n she yahoo

Ọmọ jẹ jẹ

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do ojoro

Ten over ten like sweet asaro

And nobody badder, badder, badder (Janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me, eh


Whine for your money don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah Daddy don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah Daddy don't be a baby

Out in Miami don't be a baby


O jabo Kofo

Ehn ehn o

Se jeje no rush

Ehn ehn o

Tempted to touch

Ehn ehn o

Shey I dey enter ya eye I go give you some

Yawa go burst

Ehn ehn o

Kelemute kelemute

Ehn ehn o

Yekeleba Ye

Make you go check my record I no dey do wayo


Olopa le mi, le mi, wetin I do?

'Cause I pull up in a Benz

Won ni o she yahoo

Omo jeje

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do ojoro

Ten over ten like sweet asaro

And nobody badder badder (Janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me


Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine fi yah daddy, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Dirty Diane don't be a baby

Whine for your money, don't be a baby

Out in Miami don't be a baby

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "DON’T BE A BABY" de Adekunle Gold?

Adekunle Gold

¿Cuándo salió "DON’T BE A BABY" de Adekunle Gold?

28 de julio del año 2023

Adekunle Gold foto

Adekunle Gold

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Don’t Be A Baby interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión