Whiskey - Burna Boy

Letra de Whiskey - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Whiskey"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini. 

Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022. 

Traducción Español

Letra Whiskey - Burna Boy

Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air

My people make una dey see am

Say, "Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air"

So when you wake in the morning, you go cough

You go cough black soothe

The cars, if you see the way the cars

Them go dey black everywhere

Curtain everywhere, na so everyday na him

We dey mop glass, every day


I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh

I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh


Some people bind and cast

Some of them pray and fast

See pastor don dey fat

Shey na the thing wey God command

Because of oil and gas, my city so dark

Pollution make the air turn black

Every man have to stay on guard


I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh

I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh


People dey sleep for their house dey get no work

Some they walk on the other side of town, dey dem for hold up

Some they pray for the traffic, make dey hail you make you show love

When e reach when to go back home you go-go club

I no say e no easy, my brother

Cuz you dey take am easy, my brother

As long as you are breathing, my brother

As long as you no sink inside water


I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh

I fall too easy, and I poured the whiskey

But no be disability, oh, no be disability, oh


People dey wey dey pray for the rain, but e no fall

Rain dey fall for another man place and e no stop

E be like swimming pool for him house as e don flood

All the things wey him get for his house many don lost

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WHISKEY" de Burna Boy?

Marco Bernardis, P2J, Burna Boy

¿Quién produjo "WHISKEY" de Burna Boy?

P2J

¿Cuándo salió "WHISKEY" de Burna Boy?

07 de Julio del año 2022

Créditos de la canción

Distribuidora: Atlantic Records

Sello discográfico: On A Spaceship Records

Letra aportada por: Guelo

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Whiskey interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión