Last Last - Burna Boy

Letra de Last Last - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Last Last"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini. 

Fecha de lanzamiento: 12 de Mayo del año 2022. 

Traducción Español

Letra Last Last - Burna Boy

E don cast, last last

Na everybody go chop breakfast

Shayo, na lie

Shayo, Igbo


You go bow for the result, o

Nothing to discuss, o, 'cause I dey win by default

And without any doubt, o

Omo, me, I be adult, o, I no go fit take your

I no go fit take your insult, o

Omo mind as you dey talk, o, I put my life into my job

And I know I'm in trouble

She manipulate my love, o, mm

I no holy, and I no denge pose like Baba Fryo

My eye, o, don cry, o

I need Igbo and shayo (Shayo)


I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

Shayo (Shayo), shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

Shayo (Shayo), shayo (Shayo)


I dey Port Harcourt when dem kill Soboma

I dey try to buy motor one Toyota Corolla

My feelings been dey swing like jangolova

Feelings been dey swing like jangolova

Now you crash your Ferrari for Lekki, Burna

Na small thing remain, it could have been all over

My feelings still dey swing like jangolova

Feelings still dey swing like—

T-t-ti n ba ni ke juru, e juru

Omo, why to'o ki nfe ni suru?

Why you say I did nothing for you

When I for do anything you want me to do?

Ti n ba ni ke juru, e juru (E juru)

Omo, why to'o ki nfe ni suru? (Ni suru)

Why you say I did nothing for you

When I for do anything you want me to do?

Maybe another time, maybe another life, you

Will be my wife and we'll get it right

E don cast, last last

Na everybody go chop breakfast

Have to say bye-bye, o, bye-bye, o

To the love of my life

My eye, o, don cry, o

I need Igbo and shayo (Shayo)


I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

Shayo (Shayo), shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

I need Igbo and shayo (Shayo)

Shayo (Shayo), shayo (Shayo)

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LAST LAST" de Burna Boy?

Chopstix, Rodney Jerkins, LaShawn Daniels, James Malcolm Olagundoye, Harvey Mason Jr., Fred Jerkins III, Burna Boy

¿Quién produjo "LAST LAST" de Burna Boy?

Ruuben, MD$, Off & Out, Chopstix

¿Cuándo salió "LAST LAST" de Burna Boy?

12 de Mayo del año 2022

Créditos de la canción

Distribuidora: Atlantic Records

Sello discográfico: Atlantic Records

Letra aportada por: Guelo

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Last Last interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión