Common Person - Burna Boy

Letra de Common Person - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Common Person"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini. 

Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022. 

Traducción Español

Letra Common Person - Burna Boy

(Fun—)

(Funkula)


Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu


I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own


I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own


Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do me jo

Mm, agbana oso

Even as things no dey go my way

Even in days I no get nothing at all

Mm, agbana oso


Na me wey dey drive your bus

Na me wey dey drive your keke

Mm, agbana oso

Na me wey dey run around

Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso


I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "COMMON PERSON" de Burna Boy?

Telz, Burna Boy

¿Quién produjo "COMMON PERSON" de Burna Boy?

Telz

¿Cuándo salió "COMMON PERSON" de Burna Boy?

07 de Julio del año 2022

Créditos de la canción

Distribuidora: Atlantic Records

Sello discográfico: On A Spaceship Records

Letra aportada por: Guelo

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Common Person interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión