It’s Plenty - Burna Boy ft. Burna Boy

Letra de It’s Plenty - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"It’s Plenty"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy junto a Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini

Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022. 

Letra It’s Plenty - Burna Boy

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye

I don't want nobody to give my matter K-leg

For this life I dey, I want to be celebrated

Don't wanna waste my days

I want to spend them on enjoyment

It's plenty, ah

Order Hennessy, ah

Won ni won wa mi o, ah

Every day, party, ah

As I dey knack the gbedu

Start to dey move, start to dey move

Like you smoke kalaku

Just dey bounce with the groove, no carry do

If you lose guard, dem go bounce with your boo

I can vouch for my crew, I'm tellin' you

Them too dey do, lifestyle of a crook

Make you dance, no dey look

Dem go dey look, dem go dey look

Then say if it's not enough

If I do ninety-nine good e go remain one

Don't know how to show you my love without fuckin' up

But I can buy you a new AP straight from a jewellers

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye

I don't want nobody to give my matter K-leg

For this life I dey, I want to be celebrated

Don't wanna waste my days

I want to spend them on enjoyment

It's plenty, ah

Order Hennessy, ah

Won ni won wa mi o, ah

Every day, party, ah

Do me like I take Tramadol

Don't want to feel nothing at all (Okay)

Be like Ojuju Calabar

Give me moral like I be bouncer

Mon para gan

Take me high, I don't want to land, oh

Up till now, I don't understand why

No matter what I do, it's not enough

If I do ninety-nine good e go remain one

Don't know how to show you my love without fuckin' up

Wahali, I'm faded, just dey shake head

Forget di label

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye (No dey shalaye)

I don't want nobody to give my matter K-leg (Give my matter K-leg)

For this life I dey, I want to be celebrated

Don't wanna waste my days

I want to spend them on enjoyment

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye

I don't want nobody to give my matter K-leg

For this life I dey, I want to be celebrated

Don't wanna waste my days

I want to spend them on enjoyment (Spend them on enjoyment)

It's plenty, ah (Plenty)

Order Hennessy, ah (Hennessy, oh)

Won ni won wa mi o, ah

Every day, party, ah

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "IT’S PLENTY" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "IT’S PLENTY" de Burna Boy?

07 de Julio del año 2022

Créditos de la canción

Letra aportada por: Son Goku

Top 5 canciones de Burna Boy

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "It’s Plenty", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

Alone
B. D’OR
Cloak & Dagger
Common Person
Different Size
Portada de It’s Plenty

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Lee la letra completa de It’s Plenty interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión