Letra Wetin Man Go Do - Burna Boy
People wey dey Shayo, those people dey here now
People wey dey jaiye, oh, those people dey here now, na-na
Them no call me tele, oh, but them dey ca-call me now
Na empty belle, oh, na im make man dey feel somehow
I call my aza, say I be wan cashout
Say make I put ten thousand, I put ten thousand
Everybody con cashout, thank Jehovah
Put am for my aza, begin to find another
Waka waka no rest, oh, wetin man go do?
Money go dey for madam to cook ogbono, wetin man go do?
Your pikin sef e gass go school, oh Wetin man go do?
When money come e go hear
Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? (Uh-uh)
Wetin man go do? Wetin man go do?
Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do? (Uh-uh)
Wetin man go do? (Uh-uh) Wetin man go do?
God I dey serve e, no go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me, make the money chill and relax me
If the money dey we go faji, oh, I go be the life of the party, oh
E go be like say na magic, call me jazzman, abracadabra, oh
Waka waka no rest, oh, wetin man go do?
Money go dey for madam to cook ogbono, wetin man go do?
Your pikin sef e gass go school, oh Wetin man go do?
When money come e go hear
Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra)
Wetin man go do? (Oh-ro-ro-ro-ro) Wetin man go do?
Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra) Wetin man go do? (Uh-uh; ah-ra-ra-ra-ra)
Wetin man go do? (Uh-uh; oh-ro-ro-ro-ro) Wetin man go do? (Oh-ro-ro-ro-ro)
Wetin man go do?
Man go fight for money (Wetin man go do?), man go fight for woman (Wetin man go do?)
Man go fight for business (Wetin man go do?), man go fight for nonsense, uh-uh (Wetin man go do?)
Body don dey tire, body no be firewood (Wetin man go do?)
Body don dey tire, body no be firewood (Wetin man go do-o, do-o?)
Wetin man go do-o, do-o?
Wetin man go do-o, do-o, do-o, do-o, do-o, do-o?
Wetin man go do-o, do-o?
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Wetin Man Go Do", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Wetin Man Go Do interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.