Spiritual - Burna Boy

Letra de Spiritual - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Spiritual"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum African Giant. 

Fecha de lanzamiento: 26 de julio del año 2019. 

Letra Spiritual - Burna Boy

Ye-eh
(It's Kel-P vibes)
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-ye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start dem go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

Ọmọ I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fit wire, wire, wire, wire, all the money wey dey my bank
Just to show you that I'm for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down, but I run with the program

Said all my people spiritual, orí wọn pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
Said all my people spiritual, orí wọn pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start dem go yinmu
Then them go start to dey love you
Aah-ahn, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

Girl a whine 'pon me, uh
Me shine like a diamond ring
Them go dey never shine pon by me
Girl you know say man a real stylist
Dem never seen a style like this, uh
The girl wanna have my kids, uh
She wan live her life like this
'Cause she know say everything nice and crisp

Said all my people spiritual, orí won pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
Said all my people spiritual, orí won pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Aah-ahn, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

Ye-eh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-ye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-aye-eh, huh
Aye-ye-ye-eh, huh
Aye-aye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh

And, the message from Burna I believe would be
That every black person should please remember you were Africans before you became anything else
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SPIRITUAL" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "SPIRITUAL" de Burna Boy?

26 de julio del año 2019

Burna Boy foto

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Spiritual interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión