Letra Omo - Burna Boy
Mmmmh Yeah yeah
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner, these days she don dey popular
She say she no get no time for me now
She no dey answer when I am calling her
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit handle am
Make i show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now
Baby your body dey for my eye x2
Girl you know you seh you ah murder them you a real killy killy (El Chapo)
Girl ebe you be the talk of the town really really
Girl everybody dey look when you enter the building
Tell me what to do; girl I am for real
Girl I've been scheming, plotting, planning...
Fuck a plan A, move to plan B
Cum many times are perfect timings
And you should take a chance and try me
It should be pon me that you are whining
No other girl can satisfy me
Girl me and you could be vibing
But you keep playing these games and hiding
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner, and these days she don dey popular
She sey she no get time for me now
She no dey answer when I am calling her
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit handle am
Make I show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now
Baby your body dey for my eye
Baby your body dey for my eye
Fine like Omotola, like Omotola
Get money like Otedola ehh, like Otedola
Get money like Otedola ehh, like Otedola
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Omo", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Omo interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.