Anybody - Burna Boy

Letra de Anybody - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Anybody"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum African Giant. 

Fecha de lanzamiento: 14 de junio del año 2019. 

Letra Anybody - Burna Boy

Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ANYBODY" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "ANYBODY" de Burna Boy?

14 de junio del año 2019

Burna Boy foto

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Anybody interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión