Wetin Be Love - Joeboy ft. CKay

Letra de Wetin Be Love - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Wetin Be Love"​ es una canción interpretada por ​Joeboy junto a CKay, publicada en el álbum Body & Soul (The Album). 

Fecha de lanzamiento: 19 de mayo del año 2023. 

Letra Wetin Be Love - Joeboy

I just hold my body for one corner (hol am)
See Abena chilling for the corner (She dey roll am)
Me no bother nobody
Money Dey flow no stopping
Baddie ask wetin dey sup
Emi Pon deck na me Dey pop

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
No Dey Dey Dey

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
Brother tell me
Sister yarn me

Yea
Enter the sunshine
Enter my setting baby
Make we go oversea
No Dey form Don Jazzy
I will take you to the island
Take you to foreign place
Make breeze coolie your body
We no send anybody

Cause back when I was broke
Zero love
Nobody love me
Nobody send me
Now I’m cute
Now am funny
Now am handsome and you want some
Cause

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
No Dey Dey Dey

Wetin be love if the money no Dey
Wetin be love if the raba no Dey
Wetin be love if the money no Dey
Brother tell me
Sister yarn me
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WETIN BE LOVE" de Joeboy?

Joeboy

¿Cuándo salió "WETIN BE LOVE" de Joeboy?

19 de mayo del año 2023

Joeboy foto

Joeboy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Wetin Be Love interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión