Letra Halle - Joeboy
Everyday that I close my eyes, trouble dey my mind
Wey dey make me no fit to smile
And I pray Jah you try and ease my mind
Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling oh oh
Cause I no say dem be many wey no want to see man smile
And demma pray everyday to dey make say my face no shine
For this my case oh my shoe guy must to shine
See that’s Jah’s plan for my life
And I know say he no go ever stop to dey bless my life
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me
O na
Many many man
No fit to understand God’s
I no come here to yarn okpata yarn
He carry me up when I was down
Wetin my eye dey see they no know
As I dey take dey grind they no know o
They no fit go the place we don go
Na baba God e do am for sure
So i say eh eh
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o
Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)
Many many man
Many many many man
Many many many man
Top 5 canciones de Joeboy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Joeboy. Si te gustó "Halle", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Halle interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.