Normally - Joeboy ft. BNXN, ODUMODUBLVCK

Letra de Normally - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Normally"​ es una canción interpretada por ​Joeboy junto a BNXN, ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum Body & Soul (The Album). 

Fecha de lanzamiento: 19 de mayo del año 2023. 

Letra Normally - Joeboy

I think I drink too much

See my bros them turn up
Yeah my brother
Real life shit no Hannah Montana
Roll my J, go about my day
No brother like stress and I no like drama
When we in the club it’s a champagne shower
Only see blessing, never see yawa
Can’t understand there’s a higher power
And we special yeah we nuh do normal no

Normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Yeah, yeah
Mehn na normal thing
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Whoa whoa whoa whoa

I say problem e no dey finish
Na why we dey burn trees dey shacky spirit
Remember when we no get you wouldn’t believe it
And I gat a couple friends to confirm the lyrics, you wouldn’t believe it
Normal normal, e go surely better
Now dem be singing my songs like Yvonne Chaka Chaka
Now we living better, no more jaga jaga
Olúwa blessing my feet now I’m moving proper
Hallelujah fun Ọlọhun Ọba
Bo se jen sin nisi ọmọ eru d'ọba
If na right now mehn I go see you later
Nothing fit to shake me, if e no be paper that be normal
Hallelujah fun Ọlọhun ọba
Bo se jen sin nisi ọmọ ẹru d'ọba
If na right now ọmọ I go see you later
Nothing fit to shake me, if e no be paper that be normal
Hallelujah fun Ọlọhun ọba
Bo se jen sin nisi ọmọ ẹru d'ọba
If na right now ọmọ i go see you later (Odumodublvck)
Nothing fit to shake me, if e no be paper that be normal

Physically I be like person wey drink Agbo
Spiritually my charges dey block off olosho
Fuck up any flow, Modu go turn up any show (Eh)
Katakata ranger, Oghene biko (Pra)
Anytime we pull up them go know, pressure
Their kele dey hustle for my bone, leisure
Pleasure, When I use it as a weapon (Eh)
The thing dey be like say, her body don dey tremor
Naso I dey waka waka
Many men tuama, many men tuama
When I been dey fire, fire
Men dem gabadaya o, men dem gabadaya
Normally I bad (Eh)
Diligent soldier, Modu covered by the spirit
Joeboy settle for your glory
Buju roll it up
Take ten tokes, before olopa come here meet us (Idiots)
Nobody go gree for their akpor

See my bros them turn up
Yeah my brother
Real life shit no Hannah Montana
Roll my J, go about my day
No brother like stress and I don’t like drama
When we in the club it’s a champagne shower
Only see blessing, never see yawa
Can’t understand there’s a higher power
And we special yeah we nuh do normal no

Normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Yeah, yeah
Mehn na normal thing
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Normally, normally, normally
Whoa whoa whoa whoa

Joeboy ‘pon deck
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NORMALLY" de Joeboy?

Joeboy

¿Cuándo salió "NORMALLY" de Joeboy?

19 de mayo del año 2023

Joeboy foto

Joeboy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Normally interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión