Hey Father - Joeboy

Letra de Hey Father - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Hey Father"​ es una canción interpretada por ​Joeboy, publicada en el álbum Viva Lavida. 

Letra Hey Father - Joeboy

Intro
Original
Ooohhhhh
Oh yeah

Verse 1
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I wan fall, I recover
When nobody send, it’s cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray
Go dodge ekwensu
Been that way for days

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Verse 2
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "HEY FATHER" de Joeboy?

Joeboy

Joeboy foto

Joeboy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Hey Father interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión