Letra de Side Chick - Kizz Daniel

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Side Chick"​ es una canción interpretada por ​Kizz Daniel junto a DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn, publicada en el álbum Maverick. 

Letra Side Chick - Kizz Daniel

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
DJ Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena

[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go

Give me love
Give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things that I like
I got the things that you want
Me I no send
If your girl dey back
I just to wan chop clean mouth

[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go

Jiggy!
Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le

[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go

Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantantan
Oh my baby, I’m for you
Oh my I’m for you o
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SIDE CHICK" de Kizz Daniel?

Kizz Daniel

Kizz Daniel foto

Kizz Daniel

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Side Chick interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión