E’better - Kizz Daniel ft. []

Letra de E’better - Kizz Daniel

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"E’better"​ es una canción interpretada por ​Kizz Daniel junto a [], publicada en el álbum Maverick. 

Letra E’better - Kizz Daniel

I no go mind if you pressure me
I go carry woman tension you too
My car is a EOD
But I go gather money buy lambo too
My intention
My money and my blood pressure
Dey go together anytime we turn up
Tell the Barman say the card lock up
I dey boycott

Na girlfriend we dey find (We dey find)
No be business
Na kwekwe we dey drive (we dey drive)
No be tinted (No be tinted)
Na fine face you get, you no get manners
Na big breast you get, you no get big yansh
Na Gucci you know, you no know good thing
E better make I single
E better make I single again
E better make I give you old school style
Play you osadebe
E better make I single
E better make I single again
E better make I give you old school style
Play you osadebe
'Cause I get you

Na my last card I dey spend on you
You have to shake body times two
I’m not the type of guy wey to cum in 5 seconds
Sing for you like styleplus
Me I don buy pomade
If you no go accept o babe
I don’t know what the pattern be
All I know is that you wan chop money
My money and my blood pressure
Dey go together anytime we turn up
Tell the Barman say the card lock up
I dey boycott

Na girlfriend we dey find (We dey find)
No be business (Business o)
Na kwekwe we dey drive
No be tinted (Tinted o)
Na fine face you get, you no get manners
Na big breast you get, you no get big yansh
Na Gucci you know, you no know good thing
E better make I
If I show you babe wey dey my case
Shey you go give me attention? (Play you osadebe)
Ọmọ carry woman tension you
Tension you
Carry woman tension you
(E better make I give you old style
Play you osadebe o
'Cause I get you)

You already know
I’m falling for you
Already know
I’m coming for you
And I’ll be calm and honest with you
Yebo, eh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "E’BETTER" de Kizz Daniel?

Kizz Daniel

Kizz Daniel foto

Kizz Daniel

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de E’better interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión