Flex - Kizz Daniel

Letra de Flex - Kizz Daniel

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Flex"​ es una canción interpretada por ​Kizz Daniel, publicada en el álbum Maverick. 

Fecha de lanzamiento: 26 de febrero del año 2021. 

Letra Flex - Kizz Daniel

Yo
Won ni gan-gan-gan-gan
(DJ Coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, nah-nah
Shey make I come your place? (yes)
Shey Hennessy go dey? (yes)
What about the babes? (yes)
Babes from UK?
Sh'oma le mi lole? (no)
Tinba fa gobe (no)
Can I touch your Ekele?
Ekele toni Ikebe
Island boys (yes)
Wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money?
My kind money
Oluwa loni ganja
Iwin loni igbo nla
Vado loni vibe
Fela loni Shriners

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh)
(Owo lowa loke)

Vado oosha, Vado
Vado ma pami nah
Vado ma pami nah
Listen now
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My hommies say I razz
My hommies say I bad (yes)
Hommie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girl (yes)
Where you dey?
Girl, I'm in the mood
Make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties who never to be caught unfresh

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh, ayy)
K'aya owo fun won

Vado
Number one
Hey
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FLEX" de Kizz Daniel?

Kizz Daniel

¿Cuándo salió "FLEX" de Kizz Daniel?

26 de febrero del año 2021

Kizz Daniel foto

Kizz Daniel

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Flex interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión