Letra Never - Kizz Daniel
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Top 5 canciones de Kizz Daniel
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Never", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Never interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.