POE - Ruger & BNXN

Letra de POE - Ruger & BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"POE"​ es una canción interpretada por ​Ruger & BNXN, publicada en el álbum RnB. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2024. 

Letra POE - Ruger & BNXN

Ob'
Obah!!!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo

Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go, ah
Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose, ah
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go

Baddie o
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa—
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh
Come take another round, oh
Back oh, back oh

Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo gaskelebe
I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Ani mo l'ọmọ l'America na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tún wa l'ọmọ ni Ikate náà
The girl name na Modina
You know she like money gan

Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you
Tunbo, tunbo gbaskelebe
I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "POE" de Ruger & BNXN?

Ruger & BNXN

¿Cuándo salió "POE" de Ruger & BNXN?

10 de abril del año 2024

Ruger & BNXN foto

Ruger & BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de POE interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión