Calculate Love - Ruger & BNXN

Letra de Calculate Love - Ruger & BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Calculate Love"​ es una canción interpretada por ​Ruger & BNXN, publicada en el álbum RnB. 

Fecha de lanzamiento: 18 de abril del año 2024. 

Letra Calculate Love - Ruger & BNXN

Calculate love
Kukuruku

I no understand all the mathematics, but I understand you
And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do
And I have heard many things about you, you're making me doubtful
Are you loyal?

I dey skelewu anytime I think of you
Na so you dey do
Be like I dey overcacu
I dey mezebu anytime I dream of you
Shey na so you dey do?
Be like I dey overcacu

Calculate
Try calculate love
Shey you fit to calculate love?
Calculate love, never!

If we put 2 and 2 together
Shey we fit to calculate love?
Free my mind bi ti Saro Wiwa
Feels like an abomination
Plenty dey wey I gats tell you
But me I no wan do aseju
Ki ifẹ wa ko ma lọ sọnu
There is no need for over-cacu
Plenty wey Ruger don tell you
I see you, I dey do skelewu
You go turn genius into mumu
You make I speak French, "comment allez-vous" ou ou
Nothing I won't do for you, ou
When I can't even get a sight of you
I'm still making room for two

I dey skelewu anytime I think of you
Na so you dey do
Be like I dey overcacu
I dey mezebu anytime I dream of you
Shey na so you dey do?
Be like I dey overcacu

Calculate
Try calculate love (Calculate, calculation)
Shey you fit to calculate love? (Calculation)
Calculate love (Calcula), never (Calculation)

Calculate love
Shey we no fit to calculate love?
Calcula
Calcula
We no fit to calculate love
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "CALCULATE LOVE" de Ruger & BNXN?

Ruger & BNXN

¿Cuándo salió "CALCULATE LOVE" de Ruger & BNXN?

18 de abril del año 2024

Ruger & BNXN foto

Ruger & BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Calculate Love interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión