Not Done - Ruger & BNXN

Letra de Not Done - Ruger & BNXN

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Not Done"​ es una canción interpretada por ​Ruger & BNXN, publicada en el álbum RnB. 

Fecha de lanzamiento: 14 de abril del año 2024. 

Letra Not Done - Ruger & BNXN

How do you sleep at night without me?
How do you eat your rice without meat?
How come you don buy Benz without me?
Who be the guy wey dey sponsor your p?
I go give am one punch, he go pompii
I know you can't sleep at night without weed
Tell me who go supply your needs
I don't come in peace

I know you moved on pretty fast
But I know you no go fit gimme chance
But can we have a likkle chat
'Cause I'm squeezing in your little tight bus
Put your face on my dashboard
Make I wing in like Rashford
Alẹ yi ma bad gan, that's all

Baby, you're not done until I say I'm done with you
We're not done until I say I'm done with you
Baby, you're not done until I say I'm done with you
Baby, you're not done if I'm not done
Who you be, who you be wey you wan leave me?
Who goes you, baby, why you wan leave me?
Who you be, who you be wey you wan leave me?
Who blend you, baby, why you wan leave me?

Veronica, I know you like it any time I put it in your puna
Punani o, ride me like e Fera, Ferrari o
Does he do it better? The answer is no
And then every time I see you
You always bring me something that is wetter, Tsunami o
When you leave your nigga, I dey happy o
Wrecking your walls like say you dey Jericho o
When you get password
No limit to what you can ask for
You forget you get asthma
Inhaler sef come to action
It's your case I got time for
See the Rollie cost a thousand more
Na hundred dey my dashboard
We still going until morning o

I know you moved on pretty fast
But I know you no go fit gimme chance
But can we have a likkle chat
'Cause I'm squeezing in your little tight bus
Put your face on my dashboard
Make I wing in like Rashford
Alẹ yi ma bad gan, that's all

Baby, you're not done until I say I'm done with you
We're not done until I say I'm done with you
Baby, you're not done until I say I'm done with you
Baby, you're not done if I'm not done
Who you be, who you be wey you wan leave me?
Who goes you, baby, why you wan leave me?
Who you be, who you be wey you wan leave me?
Who blend you, baby, why you wan leave me?
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NOT DONE" de Ruger & BNXN?

Ruger & BNXN

¿Cuándo salió "NOT DONE" de Ruger & BNXN?

14 de abril del año 2024

Ruger & BNXN foto

Ruger & BNXN

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Not Done interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión