Letra Ilashe - Ruger & BNXN
Splash on me kò kan ayé
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey you want, girl, it's alright
Ilashe water way
Splash on me kò kan ayé
Hennessy on the way
Ma order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey you want, girl, it's alright (Order lọ kọ ṣ'ayé)
Swear that you don't know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest
You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inú mi ma dùn to ba le fun mi jẹ, baby!
Who goes there? Le le
When money full wallet?
Eléyìí, o pọ sẹ!
Tell me wetin bọbọ no get
Ilashe water way
Splash on me kò kan ayé
Hennessy on the way
Ma order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey you want, girl, it's alright (Order lọ ko shaaye)
Why you've been keep me waiting
When your legs should've been shaking, shaking
You're my number-one rating
Shouldn't be me that you are delaying
Playing games with, ah
Eleyii nasty
She no be catfish, kele na bad bitch, as we dey for bar beach, oh baby
Oko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow, no way
Fi s'ẹnu bi Harmonica
Ko le k'owo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure
Ilashe water way
Splash on me ko kan ayé
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ ayé
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Ma order anything wey you want, girl, it's alright
Top 5 canciones de Ruger & BNXN
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ruger & BNXN. Si te gustó "Ilashe", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Ilashe interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.