Letra PIANO - Oxlade
Superstar bastard
Na you dey press my piano
My baby swear na you
I know know o, yo
Na you dey press my piano (piano)
My baby swear na you
I know know, oo
I know, oo, oooo
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life (life)
Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)
Omoto, omoto sora
Veronica it's not my fault
Too many ladies don dey show me love
Sumomi baby we dey all night long (night long)
You know I no go stop
I steady run your matter all night long
I swear to God I no fit do you wrong
Take my love take it all, oo
Make una see kele o (mmmh)
They you dey see kele (mmmh)
She want to get belle o (mmmh)
Anyaaa anyaaa anyaaa
But me no want belle o (mmmh)
I no won hear kpele o (mmmh)
Cuz i dey ball pele o (mmmh)
Abedi di pele o (mmmh)
Na you dey press my piano (my baby piano)
My baby swear na you I know o, know oo oo
Na you dey press my piano (piano piano)
My baby swear na you I know o, know oo oo
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life (life)
Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)
Anyaaa anyaaa anyaaa
Original ganja planter
Superstar bastard
Top 5 canciones de Oxlade
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Oxlade. Si te gustó "PIANO", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de PIANO interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.