OFA - Oxlade

Letra de OFA - Oxlade

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"OFA"​ es una canción interpretada por ​Oxlade, publicada en el álbum OFA (Oxlade From Africa). 

Fecha de lanzamiento: 20 de septiembre del año 2024. 

Letra OFA - Oxlade

Hmmm, original
Original ganga pranta

Dem say I dey do over sabi
I dey my throne and I never leave
Tropical chilling, sit down dey drink pami
Me and one gbege
I don conquer my enemies
I know the men wey dey fight for me
That top, I go reach there by any means
'Cause èmi ni alpha, èmi ni OFA

Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha

Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)

Kribololo
Enough with the love songs
My name na-, no need introduction
Giving them in another dimension
Skoskola wey dey make the girls wan come
Yii, make dem pause for the junction
'Lere boy, you should know where I come from
In the dark say we pray for the sun come
And we'll be rocking Sean John gan gan for the function

Dem be dey feel am for the woro sí woro
Ọmọ olọrun s'ogo to Oba ni 'koro
Oil dey my head, I get òróró
And God bless me, He no do ojoro

Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be Alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha

Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)
Ye, ye, ye, ye, ye, alpha
OFA
OFA
I get a lot of things to offer
'Cause na me be the alpha
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "OFA" de Oxlade?

Oxlade

¿Cuándo salió "OFA" de Oxlade?

20 de septiembre del año 2024

Oxlade foto

Oxlade

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de OFA interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión