OMALICHA - Oxlade

Letra de OMALICHA - Oxlade

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"OMALICHA"​ es una canción interpretada por ​Oxlade, publicada en el álbum OFA (Oxlade From Africa). 

Fecha de lanzamiento: 20 de septiembre del año 2024. 

Traducción Español

Letra OMALICHA - Oxlade

Hmmmmm

Omalicha Bend It Over

(imarama o)

Whine You waist for me Ko Bend It Over


Sister Uloma you dey scatter my mendulalala

Give me heart attack o

Defending with Counter attack o (taki o)

Imakwa ebelebe

This your bunda dey thunder strike o

Continue shako (Shakur) like 2pac o

Cause you Got All eyes on you (On You O)

Shey na juju wey you use (ahhhh)

Abi na otumopo (tell me)

Shey na hallelujah o, abi allahuakbar

Cause i gas to know the

Secret to your potion (kripo)

Secret to your concoction

Ibebe di e make me gbongboloshiga o

Na why i dey ask you


Where will i be

What will do without you

Make me wanna enter psychatry o

No go play me nintendo o my dear

Where i be what will i do without you

Past am you go pimpim alert oo

I be your new school alhaji o baby o


Hmmmmm Omalicha Bend It Over

(imarama o)

Whine You waist for me Ko Bend It Over


Mixing of international Local

Totori me make me soak ah

Akuna akuna matata

Na your matter scatter oblangata


Shey na juju wey you use (ahhhh)

Abi na otumopo (tell me)

Shey na hallelujah o, abi allahuakbar

Cause i gas to know the

Secret to your potion (kripo)

Secret to your concoction

Ibebe di e make me gbongboloshiga o

Na why i dey ask you

Where will i be, What will do without you

Make me wanna enter psychatry o

No go play me nintendo o my dear

Where i be what will i do without you

Past am you go pimpim alert oo

I be your new school alhaji o baby o


Hmmmmm Omalicha Bend It Over

(imarama o)

Whine You waist for me Ko Bend It Over

Hmmmmm Omalicha Bend It Over

Whine You waist for me Ko Bend It Over


Sister Uloma you dey scatter my mendulalala

Give me heart attack o

Defending with Counter attack o (ilaramedi)

Imakwa ebelebe

This your bunda dey thunder strike o

Continue shako (Shakur) like 2pac o

Cause you Got All eyes on you (On You O)

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "OMALICHA" de Oxlade?

Oxlade

¿Cuándo salió "OMALICHA" de Oxlade?

20 de septiembre del año 2024

Oxlade foto

Oxlade

19 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de OMALICHA interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión