Pay Me - Oxlade

Letra de Pay Me - Oxlade

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Pay Me"​ es una canción interpretada por ​Oxlade, publicada en el álbum Eclipse - EP. 

Fecha de lanzamiento: 20 de agosto del año 2021. 

Traducción Español

Letra Pay Me - Oxlade

How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies I choose you i no think am twice
I go double hustle Shatta Wale for you I go make the doe
We go pan pan pan
What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you
I no know
I no know
I no know know know
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know
Emi o mo
I no know know know

E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
E fit no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl e no go pay me to lose you darling

Omo you don catch me
You don bash me
I be like zombie on a lowkey
You don mud me
You don burst me
All my kasala kasala don burst
Omo you don catch me
You handicap me
I be like zombie on a lowkey
You don bash me
You don catch me
All my kasala kasha don burst
Na why I dey ask you baby girl

How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies I choose you i no think am twice
I go double hustle Shatta Wale for you I go make the doe
We go pan pan pan
What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you
I no know
I no know
I no know know know
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know
Emi o mo
I no know know know

E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
E fit no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E go pay me
Girl e no go pay me to lose you darling
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PAY ME" de Oxlade?

Oxlade

¿Cuándo salió "PAY ME" de Oxlade?

20 de agosto del año 2021

Créditos de la canción

Letra aportada por: Guelo

Portada de Pay Me

Oxlade

14 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Pay Me interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión