Only God Can Save Me - Joeboy

Letra de Only God Can Save Me - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Only God Can Save Me"​ es una canción interpretada por ​Joeboy, publicada en el álbum Body, Soul & Spirit - EP. 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2023. 

Letra Only God Can Save Me - Joeboy

God Can Save Me"

My eye dey red
Many things for my head
Many things on my plate
I Dey scratch bear bear
Trouble comes any day
I no Dey panic o
I no Dey fear
Why dem wan cash my Cheque?
When dem no follow me sweat
That shit so weird
I no Dey like to pretend
What you see is what you get
Oh yeah yeah

If I Dey down na who go lift me up?
If battery low na who go charge me up?
Is you my friend only in good times?
Shey you go Dey when I'm not fine
If you no go Dey when it's war time
No go show your face when my sunshine
If I Dey down na who go lift me up?
If battery low na who go charge me up?
Is you my friend only in good times?
Shey you go Dey when I'm not fine
If you no go Dey when it's war time
No go show your face when my sunshine

Only God can save me
Only God can save me
I don't trust nobody o
Only God can save me
Only God can save me
Only God can save me
Only God can save me
Save me, save me

Baba save me
No forsake me
Ti n won ba le mi
Ma je ko rimi
I don't know it all
And I no go form o
I no be perfect person
But I Dey give my all o

If I Dey down na who go lift me up?
If battery low na who go charge me up?
Is you my friend only in good times?
Shey you go Dey when I'm not fine
If you no go Dey when it's war time
No go show your face when my sunshine
If I Dey down na who go lift me up?
If battery low na who go charge me up?
Is you my friend only in good times?
Shey you go Dey when I'm not fine
If you no go Dey when it's war time
No go show your face when my sunshine

Only God can save me (only God)
Only God can save me (only God)
I don't trust nobody o (no)
Only God can save me
Only God can save me
Only God can save me
Only God can save me
Save me, save me

(Joeboy 'pon deck)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ONLY GOD CAN SAVE ME" de Joeboy?

Joeboy

¿Cuándo salió "ONLY GOD CAN SAVE ME" de Joeboy?

17 de noviembre del año 2023

Joeboy foto

Joeboy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Only God Can Save Me interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión