No Worries - Olamide

Letra de No Worries - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"No Worries"​ es una canción interpretada por ​Olamide, publicada en el álbum Unruly. 

Letra No Worries - Olamide

Link up
And make we sip some
I hope we live long
In life we lose and win some
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh

We don’t die
We only multiply
You understand
We steady on the grind
Team so fly
Every 365
My shit certified
Gang Fortified
I’m one a hell of a trouble nobody can deny
I’m fucking wrecking everything alhamduliahi
Dem no fit carry go/go or 10.5
Malofaja alufa isheyen go far
Ogbeni pay me my money no tell me how far
The Lord is blessing, enemies wan decipher
Sitting on top of the world like e be my sofa
Killing -piano and mixing the shit with lo-fi
Check the profile make e no go cause fight
Baddo lo n bọ lọwọ ko n she Donald glover
I got the range way before rover
Back to the hook now the rap is over

Link up
And make we sip some
I hope we live long
In life we lose and win some
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh

I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NO WORRIES" de Olamide?

Olamide

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de No Worries interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión