Celebrate - Olamide

Letra de Celebrate - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Celebrate"​ es una canción interpretada por ​Olamide, publicada en el álbum Unruly. 

Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2023. 

Letra Celebrate - Olamide

Tune into the king of sounds and blues
Yeah

I want to pop champagne for my pain
Many things dey wey dey drive me insane
I no fit maintain like Olu Maintain
I need a girl wey go burst my brain
Celebration
Celebrate, Celebrate
All night celebration
Jubilation
Jubilate, Jubilate
All night jubilation
Pass the information
Informate, Informate
Pass the information
Dirty gyration
Gyration, gyrate
Dirty, dirty, gyration
Uh-uh-uh

Ogarachukwu, garaku
I dey kanaku
This is how we do, my life is like a miracle
From shaku-shaku to break the shackles
From the bottom to the top to grow his tabernacle
Make we dey poly
Make we dey booze
Make we dey bleeze
Make we dey mix coco and sprite
Make we dey gin
Make we dey do like everybody birthday na today
Nobody is gonna make out alive at the end of the day

Back it up for me like 64 Impala
Ko yẹ ko ma ri mi gara
Bi p'ori mi o si n bẹ
O ga si lẹ
Ma fọ ẹ lẹnu bi ti Osimhen

I want to pop champagne for my pain
Many things dey wey dey drive me insane
I no fit maintain like Olu Maintain
I know the girl wey go burst my brain
Celebration
Celebrate, Celebrate
All night celebration
Jubilation
Jubilate, Jubilate
All night jubilation
Pass the information
Informate, Informate
Pass the information
Dirty gyration
Gyration, gyrate
Dirty, dirty, gyration
Uh-uh-uh

Ẹ ba mi wa ọmọ to ma lami-lami
Lami pa
To ma jẹ mi la t'oke de'lẹ
Like Caníbal
Bakayoko
Ratchet and boujee bi Khadijat
Before you know what's up o ti ka lo ju ẹ bi carnival
We go jam for Afrochella
For Shizzi, Cinderella
Chop and clean mouth, we no go cast like festival
Pop champagne for your campaign like Shina Peller
Mo le gbe ẹ trabaye if you go blow my vuvuzela

Back it up for me like 64 Imapala
Ko yẹ ko ma ri mi gara
Bi p'ori mi o si n bẹ
O ga si lẹ
Ma fọ ẹ lẹnu bi ti Osimhen

Celebrate, Celebrate
All night celebration
Jubilation
Jubilate, Jubilate
All night jubilation
Pass the information
Informate, Informate
Pass the information
Dirty gyration
Gyration, gyrate
Dirty, dirty, gyration
Uh-uh-uh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "CELEBRATE" de Olamide?

Olamide

¿Cuándo salió "CELEBRATE" de Olamide?

09 de agosto del año 2023

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Celebrate interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión