Gaza - Olamide

Letra de Gaza - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Gaza"​ es una canción interpretada por ​Olamide, publicada en el álbum Unruly. 

Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2023. 

Letra Gaza - Olamide

Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
Ọmọ'ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Le wọn

Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba ẹ up
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "GAZA" de Olamide?

Olamide

¿Cuándo salió "GAZA" de Olamide?

09 de agosto del año 2023

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Gaza interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión