​​​joanna - Omah Lay

Letra de ​​​joanna - Omah Lay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"​​​joanna"​ es una canción interpretada por ​Omah Lay, publicada en el álbum Boy Alone. 

Letra ​​​joanna - Omah Lay

Josi
Ayaya mo oh
Ayaya mo oh
My mama mo oh
My mama mo oh
Hey my papa o oh
Wey my papa o oh
This is a one man parole o
One man parole o
Josi
Joan I dey for you
I dey for noon, I dey for night
As I dey follow you
I gats dey move like soldier ant
Ogbara Jesus
Na him I use cover my eyes
Commander chief of
Yakubu Danjuma Gowan

Jo Jo Jo my bebe
Na you go kill me o (Josi)
Jojo you dey high me when I'm sober (Joan)
I'm doing better o my bebe (Joanna)
Anytime you call me I'll be available (Joanna)
Josi
Jo Jo Jo my bebe o (Joanna)
Jo you dey high me when I'm sober (Na you go kill me)
I'm doing better o my bebe (Joanna)
Anytime you call me I'll be available
Josi

My melody o my melody cannot leave her head (Leave her alone)
Oh my energy o my energy cannot take me there (I need your own)
Okosisi okosisi okosisi o (Bullet proof)
Anotiti anotiti anotiti o
If I dey lie if I dey lie
About my feelings about you
If you be fight, I wanna die inna the battle
Take me to war
Then you go know say I be sir warrior
Oh auntie le eh eh
Choi

Joanna
Jo Jo Jo my bebe
Na you go kill me o (Josi)
Jo you dey high me when I'm sober (Joanna)
I'm doing better oh my bebe (Joanna)
Anytime you call me I'll be available (Joanna)
Josi
Jo Jo Jo my bebe o (Na you go kill me)
Jo you dey high me when I'm sober (Joan)
I'm doing better o my bebe (Joanna)
Anytime you call me I'll be available

Josi
Ayaya mo oh, ayaya mo oh
My mama mo oh, my mama mo oh
Hey my papa o oh, wey my papa o oh
This is a one man parole o
One man parole o
Josi
Ehn
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "​​​JOANNA" de Omah Lay?

Omah Lay

Omah Lay foto

Omah Lay

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de ​​​joanna interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión