​​​it’s yours - Omah Lay

Letra de ​​​it’s yours - Omah Lay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"​​​it’s yours"​ es una canción interpretada por ​Omah Lay, publicada en el álbum Boy Alone. 

Letra ​​​it’s yours - Omah Lay

Baby tanana me
When you want one or two
I'll be there for you my love
If I no answer you
Make you no think say me I dey use you dey do wayo
Me no get time to dey play
This life e no be ludo
I'll be outside inside the rain
As we're rolling our Igbo
My boys o ye
My boys o ye
My boys o oh ye
My boys o oh

We do whatever we like oh
Anytime we want oh
Is the life oh
My girlie want iPhone
She no wanti Samsung
Is the life oh
Eberechi who hurt you
Maybe you should let go, you should let go
Maybe in the long run
Maybe it will find you if you let go

If it's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours

No give somebody
Don't give them my property
My woman no give somebody
My spirit e no fit forgive you
My woman no apology
Wey go fit make me come back o
My babe this is compulsory
Every Friday we outside yeah we out with
My boys o ye
My boys o ye
My boys o oh ye
My boys o oh

We do whatever we like o
Anytime we want o
Is the life o
My girlie want iPhone
She no wanti Samsung
Is the life o
Eberechi who hurt you
Maybe you should let go, you should let go
Maybe in the long run, maybe it will find you if you let go

If it's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours
It's yours oh it's yours

No give somebody
Don't give them my property
My woman no give somebody
My spirit e no fit forgive you
My woman no apology
Wey go fit make me come back o
My o this is compulsory
Every Friday we outside yeah we out with
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "​​​IT’S YOURS" de Omah Lay?

Omah Lay

Omah Lay foto

Omah Lay

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de ​​​it’s yours interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión