Letra How to luv - Omah Lay
Ain't nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
'Cause you know
You know
My body dey for Adamawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
My head e dey for jigawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough)
I've been trying, shawty
Trust me, I fuck with you
But I no believe say you go fit to solve my issues
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough (No)
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough)
Top 5 canciones de Omah Lay
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Omah Lay. Si te gustó "How to luv", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de How to luv interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.