I - Omah Lay

Letra de I - Omah Lay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"I"​ es una canción interpretada por ​Omah Lay, publicada en el álbum Boy Alone. 

Fecha de lanzamiento: 14 de Julio del año 2022. 

Letra I - Omah Lay

Eeiii Eeii
I cannot be nobody for life
Oouuu eeeiii
I cannot be nobody for life

Do you believe it (ohhh)
Even if you didn't
I cannot be nobody for life
I Dey beat my chest (eehhh)
As I dey look myself
Saying I cannot be nobody for life
(Ehhhh)

Because waka waka waka no fit me
Eehhh ehh
Suffer suffer suffer no fit me

Let me tell tell you
Aii aii aii aii aii aii aii aii aiii aii aii aii
I cannot be nobody for life
Aii aii aii aii aii aii aii aii ahhh aii aii
I cannot be nobody for life

Me I no fit kill myself
Me I no fit kill myself
So I go Dey be myself
So I go Dey carry myself
Smoke up and free myself
Be myself
Coz wahala wey full my head
Wahala wey full my head
No Dey gree make boy rest
No Dey gree make man rest
No Dey gree but
Me and my baby will dance
Me and baby will dance
We dance till we tire
We will dance from night till the morning
Me and my baby will smile
Me and my baby we smile
We smile till we die aiii
We will smile from night till the morning

Let me tell tell you
Aii aii aii aii aii aii aii aii aiii aii aii aii
I cannot be nobody for life
Aii aii aii aii aii aii aii aii ahhh aii aii
I cannot be nobody for life

Because waka waka waka no fit me
Eehhh
Suffer suffer suffer no fit me

Let me tell tell you
Aii aii aii aii aii aii aii aii aiii aii aii aii
I cannot be nobody for life
Aii aii aii aii aii aii aii aii ahhh aii aii
I cannot be nobody for life
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "I" de Omah Lay?

Omah Lay

¿Cuándo salió "I" de Omah Lay?

14 de Julio del año 2022

Omah Lay foto

Omah Lay

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de I interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión