Free Of Charge - Joeboy ft. Olamide

Letra de Free Of Charge - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Free Of Charge"​ es una canción interpretada por ​Joeboy junto a Olamide, publicada en el álbum Viva Lavida. 

Letra Free Of Charge - Joeboy

Yo
Yo
Ah men

Many things I go buy for my baby and her mother-in-law
For her papa nko?
I go dobale gon
I no dey wait o baby biko su won nso
Understand
I be man
I be man wey love my woman
My woman no like lazy man

Halima Halima
Tell am say you dey with money man
I dey her, camera
I give her the money free of charge
I give all the money to my chargie
I give her the money free of charge

Too much money for my kolo
Kolo, kolo
Walai girl I fit to spend it all on you
Shey you want Pounds Sterling my baby or na Euros
Put you in a mansion and a Lamborghini urus wo
Too much money for my kolo
Walai girl I fit to spend it all on you
Shey you want Pounds Sterling my baby or na Euros
Put you in a mansion and a Lamborghini urus wo

Na you dey scatter my dada like Majek Fashek
For the time I no fit show up, I go buy you Patek
My pretty Cinderella, you be daddy spec
Just tell me anything wey you want
I go write you Cheque, I go write you cheque
Position
Formation
Rotation
Collision
Money long, money sure
E too much, it’s causing pollution
Give me like you give me love potion
They want me, I no hear caution
Ambition, I get ambition
Make God no abort my mission
Limousine, Jacuzzi
That’s the real life I promise you go see
With you there is no way I'm losing
Money long, baby can’t you see

Understand
I be man wey love my woman
My woman no like lazy man
Halima Halima
Tell am say you dey with money man
I dey her, camera
I give her the money free of charge
I give all the money to my charge
I give her the money free of charge

Too much money for my kolo
Walai girl I fit to spend it all on you
Shey you want Pounds Sterling my baby or na Euros
Put you in a mansion and a Lamborghini urus wo
Too much money for my kolo
Walai girl I fit to spend it all on you
Shey you want Pounds Sterling my baby or na Euros
Put you in a mansion and a Lamborghini urus wo
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FREE OF CHARGE" de Joeboy?

Joeboy

Joeboy foto

Joeboy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Free Of Charge interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión