Letra Don’t Know - Davido
Wah dem a say?
Fuck all the clout
I'm with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It's time to go
Liquor in my cup
Taking many shots
But the shayo no dey work
I need you for my body and soul
I fọ for you, o ti lọ
Give me that ti-ti tọ
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Blow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy
Come to me bẹbẹ n lọ
No waste time osiso
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ
O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti lọ
O ti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me (You don't)
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
Top 5 canciones de Davido
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "Don’t Know", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Don’t Know interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.