Awuke - Davido ft. YG Marley

Letra de Awuke - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Awuke"​ es una canción interpretada por ​Davido junto a YG Marley, publicada en el álbum 5ive. 

Fecha de lanzamiento: 31 de octubre del año 2024. 

Letra Awuke - Davido

Don't worry
Mavi Again (It's Mav)

I must tell my mummy for you
For all the likkle likkle things you dey do, wey dey make me kolo, aw (Kolo, oh-oh)
Shey you lock me for your konlo?
'Cause the way e dey go, e no clear you don do me bobo

Ah-ah-ayy
Awuke, ayy-ah-ayy
Ah-ah-ayy, ah-ha
I go run away from love
Ahh-ahh-ayy
Awuke, ayy-ah-ayy
Ah-ah-ayy, ah-ha
You don finish me with love

Okay, your body fire gan
Oh, bebe, whine am jor
Ehn? I dey your matter jor
Your body na chairman, I loyal gan
Say whine you fire gan
Orente, whine am jor
Do body like poco jor
Girl, you burst my head and I loco jor

Now, it’s not what you’re used to
I'mma show you love from the new school
And it’s not what you thinking about
And i'mma show you how that we move around
Always been turning, get to me
Freedom is my remedy
Oh, they been tryna get to me
But they never get far

Said she want to be my baby
Said she want to be my lady, oh
Said she want to be my baby
Said she want to be my lady, oh-oh-oh
Be my baby
Said she want to be my lady, oh
(Oh-oh-oh-oh-oh)

This kind love na sweet Jollof
And I dey knock e for your door
Oh baby make you pour some more

Ah-ah-ayy
Awuke, ayy-ah-ayy
Ah-ah-ayy, ah-ha
I go run away from love
Ahh-ahh-ayy
Awuke, ayy-ah-ayy
Ah-ah-ayy, ah-ha
You don finish me with love

Okay, your body firegan
Oh, bebe, whine am jor
Ehn? I dey your matter jor
Your body na chairman, I loyal gan
Say whine you fire gan!
Orente whine am jor
Do body like poco jor
Girl you burst my head and i loco jor
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "AWUKE" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "AWUKE" de Davido?

31 de octubre del año 2024

Davido foto

Davido

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Awuke interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión