Whatsapp - Seyi Vibez ft. Bloody Civilian

Letra de Whatsapp - Seyi Vibez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Whatsapp"​ es una canción interpretada por ​Seyi Vibez junto a Bloody Civilian, publicada en el álbum Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 06 de mayo del año 2024. 

Letra Whatsapp - Seyi Vibez

Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ọna, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wọ le ma ka tan le
You must give me accolade

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you?
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like sharing
Oya come wha you say?
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose (With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (On my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WHATSAPP" de Seyi Vibez?

Seyi Vibez

¿Cuándo salió "WHATSAPP" de Seyi Vibez?

06 de mayo del año 2024

Top 5 canciones de Seyi Vibez

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Seyi Vibez. Si te gustó "Whatsapp", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

OBLE
AKPAN AKPARI
EH JAJA
PANSA
ILOME
Ogẹnẹ do, ọgẹnẹ mi do, Pe owo apekanuko, Ti n ba kọrin angẹli ma kọrin, Ti n ba jo angẹli ma jo, E no go finish, e no go less, Do your best and leave the rest, Na small shit na hin dey stain yansh, Na small thing na...
Seyi Vibez foto

Seyi Vibez

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Whatsapp interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión